[Lyrics] Peruzzi – Color (ft. Set Up) Lyrics

Wawawa
(Lussh)
Baddo, fine girl
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge
(Lussh on the beat)
Ge-ge-ge-ge

Nne, biko don’t jonz
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne, biko don’t jonz
My love be the koko
My love be the koko

That’s why everyday
Na me dey for you
Kilode?
Wetin I go do for you?
Everyday, I say na me dey for you
Kilode?
Wetin I no do for you-ou-ou?
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me, I no know
Say me I no know

Set Up oh
Your back like sweet 16, omo
Omo, you fine and clean
See your body dey burst my thinkin’, omo
So, I no fit die and leave omo
Many many connection
Many many things wey my eyes don see
If I tell you e be like confession
But no be oppresion

Nne, biko don’t jonz
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne, biko don’t jonz
My love be the koko
My love be the koko

That’s why everyday
Na me dey for you
Kilode?
Wetin I go do for you?
Everyday, I say na me dey for you
Kilode?
Wetin I no do for you-ou-ou?
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me, I no know
Say me I no know

Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
This sound is
Wawawa
Baddo, fine girl
(Lussh)

Click to Comment

Leave a Reply

.
Previous article
Next article

I need help with…