It’s been a long time
Senorita, mamacita
She bin dey tell me say she dey like me
She dey see me now
She dey feel me
She supposed to be my wifey
In my lifey precisely
I no fit wait till I take you to my family
But now its like you are making me your enemy
Senorita mamacita
You dey feel me
Tryna reach ya
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Senorita mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta whenever
Mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta
Wetin I do you do you
Afterall the things have done for you and i
I no be mugu mugu
When I dey suffer tell me wey you dey
I don get another family
Another person wey dey give me everything wey I need
The person wey dey show me say
Shey you tell me say I no go see your body
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Senorita mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta whenever
Mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta
So many many so many things dey happen
When e dey happen
Nobody know why e dey happen
Give me example like adam and eve ate the apple
Wey dey forbidden
Even though e though e no dey forgive him
But you were willing
So put your hands up in the ceiling
With no feelings that you are willing
So join the queue with aisha, Felicia, anita …………
Senorita mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta whenever
Mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Na you begging me to take a ride with me
Before you know even wanna sendi me
Up and down it will make up harmony
And you were saying that psquare’s young
Senorita mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta whenever
Mamacita
I try to reach you now
If you wanna be there down with psquare
Make a selecta
Senorita
Mamacita
Tryna reach ya
Senorita
Mamacita
Tryna reach ya
O ho oh oh yeah
Selecta selecta
O ho oh oh yeah
Selecta selecta
[Lyrics] P-Square – Senorita Lyrics
February 28, 2023
0
