[Lyrics] Brainjotter – God Abeg Lyrics

Omo e be like say to make mama proud don dey hard o
Papa you go like proud?
Because mama e be like say your own don dey hard o
This one wey my mentor dey say make I find am something
God abeg o

God abeg

Na me first use this style beg you others dey kneel down
God abeg
Na me first use Bitcoin take pay tithe, others dey pay cash
God abeg
Na me first use whistle speak in tongues others dey cabash
God abeg
Na me first like girl with long teeth others dey like yansh
God abeg

Zam oku na prayer
Man wey broke na Zainab

Click to Comment

Leave a Reply

.
Previous article
Next article

I need help with…