[Lyrics] Ajebo Hustlers – Zamo Lyrics

Lyrics

Sometimes I’m a sinner man
Somebody provoke me so I slap the man
I tell am make him sit down make him go for ground
I make am make him cry make him start to frown
But I prayed you forgive me
Anything I ask you dey give e me
When I sick you been heal me
And the air that I breathe everything na free
If I ever go astray eh
Help me find back my way eh
Oh Jah Jah I pray ehh
Open up my way eh

Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo
Zamo
Anumekpеpere zamo

I know I’m not desеrving of your love
I know I don’t deserve you at all at all
I know I’m not deserving of your grace
I know I don’t deserve it at all at all (Kpos)

No be me holy pass
Everybody know na me wey catch cori pass
Smoke kpoli pass
Dem know my tori pass
In disrespecting me
I mean they feel so relaxed
Oluwa most times it feels like I’m suffering
I know say I no dey often pay my tight and offering
And when it comes to my matter
Dem go dey laugh as a musician
Has he gone to Alaba

Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo
Zamo
Anumekpepere zamo
Zamo zamo
Zamo zamo zamo zamo
Zamo zamo
Zamo
Anumekpepere zamo

I know I’m not deserving of your love
I know I don’t deserve you at all at all
I know I’m not deserving of your grace
I know I don’t deserve it at all at all

Avante
Zamo bless the works of my hand o
Them dey drag me like small gen but I be mikano
I know without wearing a camo
No weapon formed against me shall prosper
They will not like kano

Click to Comment

Leave a Reply

.
Previous article
Next article

I need help with…