Oh no no no no no no no
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo
Oh my home (No wayo o)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home (No wayo)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh (Kpos)
I dey carry cutlass any pit wey dem dig
We must jump and pass
Shey na H you dey H wey make you sabi contact
If na hate you dey hate abobbi stop am fast
You wey dey pali with my padi from back
No forget say chinos look like khaki from far
For basic amenities my people dey cast and bind
Who do us this thing the matter suppose cast from time
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo
Oh my home (No wayo o)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home (No wayo)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh
Ah yo make way bad boys coming through
Ajebo hustlers
Kops lifestyle
Advante